積分

演出藝人
Twitch 4EVA
Twitch 4EVA
演出者
Rikkeda Paris Guthrie
Rikkeda Paris Guthrie
演出者
詞曲
Prince Andor
Prince Andor
詞曲創作
製作與工程團隊
Edem Coffie
Edem Coffie
製作人

歌詞

[Verse 1]
I go give you anything you want just tell me what you need
Hmmm what you need
You no sure you go fi trust another baby what you mean?
Mm what you mean?
[Chorus]
No matter the distance, I go show you romance o
Baby make we try true love no dey lie
Give it a chance oh yeah
Open your heart oh yeah
Make we try true love no dey lie
[Verse 2]
Hwana o hwana o
Na ɛdɔ wo make you kpeme o
Make you kpeme o baby
Oh my señorita
From London all the way to Ghana yeah
Any day or any weather
FaceTime me whenever
[Verse 3]
Sɛ mefrɛ woa frɛ woaa
Ɛnyɛ sɛ ma sheda sheda eh-eh
Oh Abena Abena
Mayɛn ntwe mpena mpena
[Chorus]
No matter the distance, I go show you romance o
Baby make we try true love no dey lie
Give it a chance oh
Open your heart oh yeah
Baby make we try true love no dey lie
[Verse 4]
Come on
Your waist gyal your waist
Your waist gyal your waist
Whine yuh waist gyal your waist
Your waist gyal
Whine yuh waist gyal your waist
Your waist gyal
Your waist gyal your waist
Whine yuh waist gyal
Your waist
[Chorus]
No matter the distance, I go show you romance o
Baby make we try true love no dey lie
Give it a chance oh
Open your heart oh oh
Baby make we try true love no dey lie
Written by: Nicholas Edem Coffie, Prince Andor
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...