音樂影片

收錄於

積分

出演艺人
Boy V
Boy V
表演者
作曲和作词
Valentino Igboanugo
Valentino Igboanugo
词曲作者
制作和工程
Boy V
Boy V
制作人

歌詞

I say just the other day I dey for my dey I dey with fally sketch And two other babes Them tell me make I wait Them ask me for my phone I give them my iPhone Them say make I enter bus Officer wetin I do? Naso I chop slap Them pack me inside bus Along with other boys Them take us to the station Them say make we off cloth Omo na the life we dey live I say make una end Sars o Make una end Sars o We no want reforming We no wan hear story I say make una end Sars o Make una end Sars o Our people are dying Our mothers are crying I say make una end Sars o Make una end Sars o Our people are dying Our people are crying I say make una end Sars End Sars, End Sars, End Sars o Our people are dying Our people are crying End Sars, End Swat Arrrgh Werey wan disguise Werey wan dey disguise End Sars, End Swat, End am
Writer(s): Valentino Igboanugo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out