01:00最熱門
00:00
00:05
00:10
00:15
00:25
00:30
00:45
01:00
01:45
01:50
02:00
02:35
02:40
02:55
03:25
00:00
03:49
在過去一週內,Issues 最常出現在 大約在下列歌曲的 1 分鐘處: 這首歌中
Issues 由 Big Kida Mpire 於 2021年1月31日發行,收錄於專輯《Issues - Single》中
BPM
旋律
歌曲有多麼清晰易記且符合明確音樂模式的旋律。通常,旋律分明的作品會擁有清晰易記的器樂或人聲主線。
原聲音質
此指標衡量一首歌曲在多大程度上依賴原聲樂器 (例如鋼琴、吉他、小提琴、鼓、薩克斯風),而非電子或數位合成音效
Valence
歌曲透過和聲與節奏所傳達的音樂積極性或情感基調。數值高通常對應快樂、興奮或愉悅感,數值低則與悲傷、憤怒或憂鬱相關。
節奏感
綜合了節拍穩定性、節奏型態與重拍強度等多重因素,以判定一首歌曲適合跳舞的程度。一首「節奏感強」的歌曲,通常具備穩定的速度、重複的音樂結構與明顯的強拍。
輕快
曲目的律動感可能受節奏快慢、音量起伏與聲譜密度所影響。較輕快的歌曲通常節奏強勁,編曲豐滿;反之,不太輕快的歌曲則可能編曲簡約、節奏較慢。
歌詞
Em tings just dey sup
We just dey act like we nor know
But things dey sup I just gat dey talk am
Understand
Because say boys dey quiet no mean say boys no get sense shey you understand
Get the vibe... urhobo demon
See... Wonder
Yes So many things wey dey bother man
Oya make I clear you brother man
Listen
Now tell me who is kida wonder abeg he's just a local rapper
Tryna get into the market like those boys for inside yaba
What if no one gets to know me if I am not discovered
Oga magu where the funds wey ona recover
For our eyes like this our government dey play us
We don suppose to blow na just money dey delay us
Dem dey lick our resources like say na peppermint
Oga come and give account na once my paddy faint
Let's talk about Efcc and Police brutality
Once you get car no be clean money that's their only mentality
What the ****! na which kind country na we dey seff
So na crime for a young boy to get money again seff
Hustle don manage pay those men on black go dey disturb you
Suck the account dry e go be like say them rob you
What about we upcoming nobody wan support us
The girls go always come around when the money surplus
Abi na when I die na you go do like say you love me
Nobody holy so no motherfucker should judge me
I no get friends oh I just know a lot of people
I do my thing my way i no care about world people
Vision 2020 here and there lord no be so we talk am
2020 no be pussy but corona don **** am
Am not a DJ but these nigggas wan dey copy me
Emeka study medicine hoping say he go work for company
But now he don be scammer na where the country put us
Life shouldn't mess with me i no dey fear her buttocks
One day sha e go better Old things shall pass away
And Rip to feelings cause he don pass away
I want to let you know say
Me I want to let you know this oh
Me I want to let you know street oh
Me I wanna let you know things oh
I want to let you know say
Me I want to let you know this oh
Me I want to let you know street oh
Me I wanna let you know things oh
I want to let you know say
Me I want to let you know this oh
Me I want to let you know street oh
Me I wanna let you know things oh
Urhobo demon...
Kida wonder is just a small boy tell me why ona dey hate on am
My flows are too seducing all my fans dey masturbate on am
Talent na follow come ogbeni I no buy am
My eyes on the mullar like goat wey dey eye yam
yeah Life is a bitch (beach) I no dey talk about McCarthy
Na money be the case where is teni makanaki
If you give up na you know nor say kida nor tell you
When boys go start to pull up hmm body go tell you
Don't come and say shit better put on your Pampers
Mind how you talk to me sometimes I no dey use my manners
Pastor dey ask me kida are you a believer
But go him church first na him be their women leader
This country dey confuse me anyhow like bobrisky
Bloodline bloodline oh no that shit is risky
Sometimes i dey reason am if this country na HK
Ontop boys head sars official don buy GLK
I want to let you know say
Me I want to let you know this oh
Me I want to let you know street oh
Me I wanna let you know things oh
I want to let you know say
Me I want to let you know this oh
Me I want to let you know street oh
Me I wanna let you know things oh
I want to let you know say
Me I want to let you know this oh
Me I want to let you know street oh
Me I wanna let you know things oh
Written by: Kida Wonder


