音樂影片
積分
出演艺人
Funkcleff
表演者
作曲和作词
Dreamcent
作曲
Funkcleff
作曲
制作和工程
Dreamcent
制作人
Funkcleff
混音工程师
歌詞
No wam (No Wam o)
No Wam (No Wam)
No Wam (No Wam)
No Wam o (No Wam)
No Wam (No Wam)
No Wam
No Wam
I don't wanna lose you
But if you sey e get as e dey be, then no wam o (No Wam)
Yeah... No Wam
I been wanna show you off
But if you sey you wan' keep it on the low then no Wam (No Wam)
No Wam
Too many fishes in the ocean me I dive in (No Wam)
Wetin you dey do me me no like it (No Wam)
Why me no go feel like sey na crisis (crisis)
Too many fishes in the ocean me I dive in (No Wam)
Wetin you dey do me me no like it (No Wam)
Why me no go feel like sey na crisis, crisis (No Wam)
Shey you wan keep it on the low (low low)
Keep it on the low... low
Baby we can keep it on the low... low (low, low... No Wam)
Shey you wan keep it on the low (low low)
Keep it on the low... low
Baby we can keep it on the low...
Girl we can keep it on the low... low (No Wam)
No wam
No wam
No Wam
No Wam
Say you wanna leave I can't sweat
I've been through these things I can't fear
Tell me wetin jungle don bring
Wey me no still tumble complete
You think sey these scars na for film
Na real passion no be konji
E no get how matter wan be
Na one die wey person go see... Ehhh
No be do or die affair
Love e no go make me kpai myself
I no fit kpai abeg
Me go find another girl
Cause I no fit die on top your head... Yeah
No be do or die affair
Love e no go make me kpai myself
I no fit kpai abeg
Me go find another girl
Cause I no fit die on top your head (No Wam)
Shey you wan keep it on the low (low low)
Keep it on the low... low
Baby we can keep it on the low. low (low, low... No Wam)
Shey you wan keep it on the low (low low)
Keep it on the low... low
Baby we can keep it on the low
Girl we can keep it on the low... low (No Wam)
No wam
No Wam
No Wam
No wam
No wam
No Wam
No Wam
No Wam
Writer(s): Dreamcent, Funebi "funkcleff" Guembe
Lyrics powered by www.musixmatch.com