歌詞
[Intro]
Bebetibe bebeti bebe
Bebetibe
[Verse 1]
Haba, haba, haba
Shayo don dey enter, ah
I don dey leave am enter
Biggi man don dey stagger
Haba, haba, haba
The gbedu don they enter ah
The DJ don they scatter oh
Be like say fire dey my trouser
[Verse 2]
Henny Hennessy Moët don they go
Me I don de slow
She they whine me like korodom
Make a man wan dey kololo
Hennessy Moët don de go
Me I don de slow lolo
She they whine me like korodom
Make a man wan dey kololo
[Chorus]
Tell her make she calm down, calm down, calm down
But she say she wan whine until a man die
But I no fit die I get 9 lives
Make she calm down, calm down, calm down
But she say she wan whine until a man die
But I no fit die I get 9 lives
[Verse 3]
Haba, haba, haba
Wetin be the matter ah?
Shey na because I get e raba ah?
Wey you wan kill me for my mama
Haba, haba, haba
I don dey loose my temper ah
Oh, Amaka, send your aza ah
She no go leave until I wire
[Verse 4]
Take am sofri nwanyioma
Me I no con pai for here
Many many rappers turn each other to enemy
If your booty was a rapper, e for deadly
If you must scream my oh my
Oh, my baby, why, oh, why?
Tell me, tell me, all this rappers don dey plenty
If your booty was a rapper, will you impress me
[PreChorus]
Henny Hennessy Moët don dey go
Me I don de slow
She dey whine me like korodom
Make a man wan de kololo
Henny Hennessy Moët don de go
Me I don de slow
She they whine me like korodom
Make a man wan dey kololo
[Chorus]
Tell her make she calm down, calm down, calm down
But she say she wan whine until a man die
But I no fit die I get 9 lives
Make she calm down, calm down, calm down
But she say she wan whine until a man die
But I no fit die I get 9 lives
[Outro]
Bebetibe bebeti bebe
Bebetibe bebeti bebe
Written by: Emeka Akumefule, Kelenna Obim Agada

