類似的歌曲
積分
詞曲
Lizberg
詞曲創作
歌詞
ABOH
Ayiba Bless Our
Dan ba dan ba o
Oru me dan ba o
Dan ba dan ba o
Oru me dan ba o
As I dey run my race
Smoke kpoli I dey mind my biz
Me no get time for nobody
Cool jeje I dey do my thing
Cuh we know say we be from potorpotor
Our eyes Dem gbolo and we focus
We no like gragra dolordolor
We are steady chasing the edolor
Fire fire
Ewei pass me the lighter
Make I kiss Mary Joana
So me ah fi good and better
Fire fire
Ewei pass me the lighter
Make I kiss Mary Joana
So me ah fi good and better
You see this life I dey live I dey pray for osondi owendi
Seitorukon amadi comot your eye for my body
Allow me make I live my life free like a bird I'm sorry
Me coulda a love a brother man as miself buh me trust nobody
When the wicked demma come Jah Jah set Dem ablaze
When Dem plan against me da da lead Dem astray
Tamara enawounama dey pray for Grace
Oh Looord oh Lord
Ca anywhere we enter they notice me
Is why this boy and that girl dey jealousy
But the love of me fans dey superse
Say me song sweeeeet
Fire fire
Ewei pass me the lighter
Make I kiss Mary Joana
So me ah fi good and better
Fire fire
Ewei pass me the lighter
Make I kiss Mary Joana
So me ah fi good and better
When me songo boom shagala All o dem stagger now
Ya fi know say the beat ah from bad major Dan
See the love from me fans strong kakaraka
Now dem know say the boy hot and badder than all o Dem
Izontubou Lizberg Pon da deck
Ya fi know say me hot than the rest
Only Jah Jah can curse and only him can fi bless
Me ah one man mopo Lord have mercy
Dan ba dan ba o
Oru me dan ba o
Oru me dan ba o
Writer(s): Lisbon Lizberg Awiki
Lyrics powered by www.musixmatch.com