歌詞

Always crying steady grinding One day e go better oh If na as I dey show you love you dey show me E for dan better oh I no dey envy my fellow man Cos my own go better oh You dey use Titus to oppress me I get my butter oh Ire ire layemi Promise and fail oto layemi Ire ire layemi Baba seun re re layemi Mowo iwaju mi mowo eyin Mo n sun kun Olayori kilosele Why to n sun kun If I talk my mind se ma believe mi O take deep thinking lati get feelings mi Life dabi weather Cold or rain Awon kan wa ile aye mo wo Bi eni to lo chain Who get wey dey oppress no be your power Eni to bisi abule toba so ri re A lo shower Na who go see credit alert wey no go smile Jeki Olasunkanmi Oluwa open my file Dream about my future no regret for past Assist to di goal eyan kan lo so pass Ire ire layemi Promise and fail oto layemi Ire ire layemi Baba seun re re layemi Make We Talk About Polygamy Two Wives Go Dey Fight Spiritually Ontop Wealth Weh Go Varnish Eventually Eye Service Oju Aiye,Physically Oh! If Money Don Dey We Go Spend Am If Money No Dey We Go Blend Am Owo Pillow o,In A Short While,Back to Zero You Try Me And I Notice Am Too Big For Girls, To Say Them No Notice Me XtraPro Omo Boy To Lenu Mi o Pe Omo Odun Meta Timotinlo Si Ile Elemu Lain! Always crying steady grinding One day e go better oh If na as I dey show you love you dey show me E for dan better oh I no dey envy my fellow man Cos my own go better oh You dey use Titus to oppress me I get my butter oh Ire ire layemi Promise and fail oto layemi Ire ire layemi Baba seun re re layemi
Writer(s): Osunsanya Ibrahim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out