歌詞

Oluwa lo Damilola Lildee leleyi This life wey I come I no won beg from my enemy I dey go my way ki awon eni ibi malo reyin mi They wanna know who I be Emi starboy omoluabi Me I no dey show my self for your tv I go show my self Mama no panic I don promise I go give you the best Edumare gbo temi o make you answer all my prayer request Ori iyami o shay temi o Awon aye koma yeye mi o Make my pikin no go ask me say Daddy why you no con get money Ori iyami o shay temi o Awon aye koma yeye mi o Make my pikin no go ask me say Daddy why you no con get money Edumare Shay temi o Make you answer all my prayer request Shay temi o Make you answer all my prayer request Mama no get am papa no get am Na my own fault if I no get am Face my fears no go run away Make another man no go run my race Edumare gbebe mi o Kemi mako bata fegbe mi o Kasi komi malo koja mi o Nobody dey nigba toh dami o No go block my way Olore kan wey go pass maye Make he pass my way Sorrows and pain he go pass away Ori iyami o shay temi o Awon aye koma yeye mi o Make my pikin no go ask me say Daddy why you no con get money Ori iyami o shay temi o Awon aye koma yeye mi o Make my pikin no go ask me say Daddy why you no con get money Edumare Shay temi o Make you answer all my prayer request Shay temi o Make you answer all my prayer request Mama no get am Papa no get am. Na my own fault if I no get am No go block my way Olore kan wey go pass maye Make he pass my way Sorrows and pain he go pass away Ori iyami o shay temi o Awon aye koma yeye mi o Make my pikin no go ask me say Daddy why you no con get money Ori iyami o shay temi o Awon aye koma yeye mi o Make my pikin no go ask me say Daddy why you no con get money Edumare Shay temi o Make you answer all my prayer request Shay temi o Make you answer all my prayer request Edumare Shay temi o Make you answer all my prayer request Shay temi o Make you answer all my prayer request
Writer(s): Lildee9ja Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out