積分

演出藝人
Icejo
Icejo
演出者
詞曲
Kelechi Gabriel
Kelechi Gabriel
詞曲創作
製作與工程團隊
Fnote
Fnote
製作人
soundoracle
soundoracle
製作人

歌詞

Woah woah woah ye ye ye yea
Boy icejo African boy dere so
Brother do your own make I do my own
No dey chook mouth for wetin you no know
As you see me so me I de my zone
Dey my zone oh
I dey hustle everyday for a better tomorrow iye
Na money me I like I no like wahala
Oga dey your dey I no want Palava,
This life wey I dey I dey chase the raba, Onetime Yea Yea
Na money me I like I no like wahala
Oga dey your dey I no want Palava,
This life wey I dey I dey chase the raba Onetime Yea Yea
Who no know go know no no
Who no hear go hear ye ye ye
Who no know go know no no no
Who no hear go hear
When i turn biggy man
(Dem go know)
I go buy biggy house
(Dem go know)
Buy biggy motor
(Dem go know)
Flex all my guys o
When I turn biggy man
(Dem go know)
I go buy biggy house o
(Dem go know)
Buy biggy motor
(Dem go know)
Flex all my guys ah ah ayz
Oboy these life wey we dey omo na one life oh
Anything wey u they do make you dey do am well well
No allow anybody tell you one kind ting like dat oh
Believe in you dreams Chase your dreams GOD bless! iye
Na money me I like I no like wahala
Oga dey your dey I no want Palava
This life wey i dey I dey chase the raba Onetime Yea Yea
Na money me I like I no like wahala
Oga dey your dey i no want Palava,
This life wey i dey, i dey chase the raba, Onetime Yea Yea
Who no know go know no no
Who no hear go hear ye ye ye
Who no know go know no no no
Who no hear go hear
When I turn biggy man
(Dem go know)
I go buy biggy house
(Dem go know)
Buy biggy motor
(Dem go know)
Flex all my guys o
When i turn biggy man
(Dem go know)
I go buy biggy house o
(Dem go know)
Buy biggy motor
(Dem go know)
Flex all my guys ah ah ayz
(Oboy these life wey we dey omo na one life oh
Anything wey u they do make you dey do am well well
No allow anybody tell you one kind ting like dat oh
Flex all my guys ah ah ayz
SoundOracle
F note Beatz
Written by: Kelechi Gabriel
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...