album cover
Answer Me
20
World
Answer Me 由 Rare Motif, BeatsByOMAR 於 2021年7月30日發行,收錄於專輯《Fun - EP》中
album cover
專輯Fun - EP
發行日期2021年7月30日
標籤Rare Motif, BeatsByOMAR
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM114

音樂影片

音樂影片

積分

詞曲
Omaremii
Omaremii
詞曲創作
製作與工程團隊
Omaremii
Omaremii
製作人
B.O.S.
B.O.S.
混音師
RoseSonic
RoseSonic
母帶工程師

歌詞

You want to vibe, I hope you catch cruise
It's O its O its Omar oo
You got your girls
I got my guys to
We just dey vibe
I hope you catch cruise
Henny for hand I hope you no snooze
You don dey dance you don dey let loose
Jo jo jo wherever you jo
We go below there
Go go go anywhere you go
I want to dey be
So so so Omo na so if e be so
Then show meh
Iwo ni mo fe fe
Abegi no vex
Answer Me oo
Answer Me oo
Omo de yi sunmo mi oo
This your body capture me oo
Me I no fit lie mami
Wa no wo mi oo, wa to mi oo
Omo make we gum body
Me I want to love you gann
Skeletike chee ye
Keletime yeahh
Keletige seh may
Keresimesi yeah
Say my guys dema order liquor
Dem dey drink till e hurt their liver
Shey na me wey dey give dem ginger?
I no know but na me be singer
When I enter won ri mi
They are bitter
Make tha gyals dem wetter like a river
Drip too hard feel like
I am in the winter
As I enter the place
The party scatter (e scatter)
Jo jo jo wherever you jo
We go below there
Go go go anywhere you go
I want to dey be
So so so Omo na so if e be so
Then show meh
Iwo ni mo fe fe
Abegi no vex
Answer Me o
Answer Me o
Omo de yi sunmo mi o
This your body capture me o
Me I no fit lie mami
Wa no wo mi oo, wa to mi oo
Omo make we gum body
Me I want to love you gann
You got your girls I got my guys to
We just dry vibe I hope you catch cruise
Shey you dey whine na me you wan cruise
You don dey dance you don dey let loose
Answer Me o
Answer Me o
Omo de yi sunmo mi o
This your body capture me o
Me I no fit lie mami
Wa no wo mi oo, wa to mi oo
Omo make we gum body
Me I want to love you gann
Written by: Omaremi Faleyimu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...