album cover

Le Cloud

71Afro-Beat2021
album cover
Le Cloud 由 Ngoma 於 2021年9月8日發行,收錄於專輯《Manawa》中
專輯Manawa
發行日期2021年9月8日
標籤Ngoma
語言English
BPM119
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

歌詞

Who dat who dat, Who dat who dat
Who dat who dat , who be Schneider Ngoma
I tanga lek German Man, Bin in der wolke man
Black boy from the grassland
Inside mundia chop Life, lick hand miam-miam
With the same notes that the class had
Now tell me who got the last laugh
Ha.. e di ninge ninge
Money dey for organize picking picking
Shut it down when am in the building
Makara party weh chicken juh sleep
Mbvev’ drinking Bacardi
Like Bobi tanap sotey trowe milk
Mang le foh You no fit touch me
Bend down den you chakap me as I di
Make it rain Debundscha! Équilibre comme Ipupa
Mais Doug Saga dans le cloud Ouauu Ouauu Ouauu Ouauu
Make it rain Debundscha! Équilibre comme Ipupa
Mais Doug Saga dans le cloud Ouauu Ouauu Ouauu Ouauu
Who dat who dat, who dat who dat
Who dat who dat , who be Schneider Ngoma
I tanga lek German Man, Bin in der wolke man
Black boy from the grassland
Talk is cheap e no free, Open mop too lek bourgeoisie
For Cheferie weh be ever need referee
Tori di trowe lek nqui
Twenty Eigteen I put ballon for Inside their Eigteen
24 sur le chrono, Saga be di shave na crobo, C’était mó,
I carry ma own na dada,
Trop d'avance sur les kako et C’est les dó
Everywhere I go, they wan see me go
The papitos, inside di video
Comot that shithole corner Malabo, ma shadow dong go
E di ninge ninge..
Money dey for organize picking picking
Shut it down when am in the building
Makara party weh chicken juh sleep
Mbvev’ drinking Bacardi
Like Bobi tanap sotey trowe milk
Mang le foh You no fit touch me
Bend down den you chakap me as I di
Ou tu me vois la je suis mallam
ici Lala maintenant Lala
sassaye à gauche farote à droite à May weather
Sala de l’argent au moins une fois cava
on se vie pas deux fois place go daso dark
Weda You carry fes or you carry last you
Make it rain Debundscha! Équilibre comme Ipupa
Mais Doug Saga dans le cloud Ouauu Ouauu Ouauu Ouauu
Make it rain Debundscha! Équilibre comme Ipupa
Mais Doug Saga dans le cloud Ouauu Ouauu Ouauu Ouauu
Penǝ̌ penǝ̌ penǝ̌ penǝ̌
I want na coco eh coco
Ateh eh I want na coco eh coco
Penê penê penê penê
I want na coco eh coco
Ateh wusai you dey I want na coco eh coco
Pancho! Tchouba, hold ya ngar hold e waist, only for dey!
Written by: Atanga Ngoma

Shazam 註腳

選擇語言:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

關注我們

Loading...