album cover
Down
album cover
Down 由 Chop Daily Records / Waves Unvrse 於 2021年10月15日發行,收錄於專輯《Down - Single》中
2021年10月15日
標籤Chop Daily Records / Waves Unvrse
語言English
BPM100
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

音樂影片

音樂影片

歌詞

[Verse 1]
Ibi oju olomo o to
Je'n gbe e lo si Ibi oju olomo o to
[Verse 2]
Soundboy fii dgyal dem forever ah
[Verse 3]
My body dey hot o Sade
Want to give you soft o sade
Make I love you tender
You be last card
I no dey rush o, oh na na
E be like say you want to koba me
Me wey I wan blow globally
But if you no go tell nobody ah
Then I got no worries ah
[Verse 4]
Baby, come put it down on me ah ah
Come put it down on me ah ah
You no nobody haffi know what's up
Nobody haffi know what's popping
Baby, come put it down on me ah ah
Come put it down on me ah ah
You no nobody haffi know what's up
Nobody haffi know what's popping
[Verse 5]
Come put it down, down-down
Put it down, down-down
Put it down, put it down-down
Put it down, put it down-down
Come put it down, down-down
Put it down, put it down-down
Come put it down, down-down
Put it down, put it down-down
[Verse 6]
Fendi and Gucci na the next stop
Baby look good, baby dress up
We go pick two when I checkup on you o
But, she make we keep an on a low-low
Paparazzi go wan take photo o
Baby come show for my side like pronto
When you come, you go ride my motor o
[Verse 7]
Baby, come put it down on me ah ah
Come put it down on me ah ah
And girl nobody haffi know what's up
Nobody haffi know what's up
Oh baby, come put it down on me ah ah
Baby, put it down on me
And nobody haffi know what's up
Girl, nobody haffi know what's up
Know what's up
[Verse 8]
Come put it down, down-down
Put it down, down-down
Put it down, put it down-down
Put it down, put it down-down
Come put it down, down-down
Put it down, put it down-down
Come put it down, down-down
Put it down, put it down-down
Written by: Samuel Oluwadarasimi Idowu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...