歌詞

Omo boy want to count dollar Omo boy want to leave the ghetto Omo boy want to make mama proud oh Omo boy want to feel alright Many many fishes in the ocean Baba pour your grace Make e flow like a lotion Fast forward my motion Make I fit to take my portion Make I fit to be solution Yai yai yai yahaaa Ye ye yeeh Yai yai yai yahaaa Nanati nanati naa na Haa haa hahaaa Ah ah ah ye Jo Jo JOMIBERRY baby Everyday i dey pray Everyday i dey hustle Make one thing lead to something Wey go turn me to biggie something yeh Mama just dey pray for me Papa just dey work harder Kori bami se Make i reach my lime light oh ORIMI ja funmi oh Tete gbemi de bi re oh ORIMI ja funmi oh Tete gbemi debi re ooh eh Eledami masun Masun oooh ORIMI te te te te Gbemi debi re ooh eh Many people wan Kill the vibe Wetin i do Wetin i take It's been a long time coming I'm never gonna give up For nobody If you block my way See i go jump fence If you talk too much Dem go bomb you If you love I give you times two If you pray for me The same for you Everyday i dey pray Everyday i dey hustle Make one thing lead to something Wey go turn me to biggie something yeh Mama just dey pray for me Papa just dey work harder Kori bami se Make i reach my lime light oh ORIMI ja funmi oh Tete gbemi debi re oh ORIMI ja funmi oh Tete gbemi debi re ooh eh Eledami masun Masun oooh ORIMI te te te te Gbemi debi re ooh eh I just wan be better Jo Jo JOMIBERRY baby I just wan be great I just wan be happy I just wan be rich SAFARI lo gbemi ehhh
Writer(s): Jonathan Odeh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out