音樂影片

積分

出演艺人
The Cavemen.
The Cavemen.
表演者
作曲和作词
Benjamin Chukwudi James
Benjamin Chukwudi James
作曲
Kingsley Chukwudi Okorie
Kingsley Chukwudi Okorie
作曲
制作和工程
The Cavemen.
The Cavemen.
制作人

歌詞

My friend, my friend Wetin dy happen oh Why you dy para for me You know say I be my brother oh Why you dy vex for me You know sae you be sister oh Ka anyị ga n'ihu Biko ji sie ike oh Ọ nwere ònye mejọrọ Yá agbahara oh Asim ọ nwere ònye mejọrọ Yá agbahara oh Ka anyị ga n'ihu Nwannem ji sie ike oh Egwú oh Egwú oh Ka anyị wee be aňụlị oh Asim egwú oh Egwú oh Ka anyị wee be aňụlị Sawa sawa sawa sawa sawa sawa Ahh, make we no fight oh You know sae I be your brother Make we no fight oh Ahh, make we no fight oh You know sae I be your sister Make we no fight oh Ahh, make we no fight oh Make you no cry oh Make we no fight oh Ahh, make we no fight oh Make we no cry oh Make we no fight oh
Writer(s): Kinglsey Okorie, Benjamin Chukwudi James Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out