歌詞

Zhee Hmm hmm You I know, that I know You dunno how to jigga low I can do Like you do But you dunno how to jigga low I sway I move To the right and then to the left I sway I move To the right, then to the left You I know, that I know You dunno how to jigga low I can do Like you do But you dunno how to jigga low I sway I move To the right and then to the left I sway I move To the right, then to the left (Banger) Eh yeh yeh yeh (eh eh) Eeeh yeh yeh yeh Eh yeh yeh yeh Eeeh yeh yeh yeh (Banger) Na me be the man from the Zee gang Not pompous but a rude guy And my people see me as a cool guy Woo, I go manage any signing YBNL, MAVINS even na imprint DMW na my dream league Bubbles in my thoughts, I Dey dream big I dream big big no be lie A good time tour with Davido no go bad Even though na suya, them go dey send me go dey buy In no time my gee, I go follow go Dubai Wait... ode. E funny for your ear? OLAJUMOKE no be bread she dey sell? She just photobomb and its fame in the air My guy go down, Jigga no be ijo GELEDE Wey you go dance scatter body like sey you be Jegede Wey you go nogede Wey you go nogedegede Even TIMAYA tell us sey him follow sell OGEDE So make I shut up, make the mata no go brekete Lanre money bag Where the money at? Show me the money, I'm gonna get it anyhow The boy don really try Really really try Show me the money, I'm gonna get it anyhow You I know, that I know You dunno how to jigga low I can do Like you do But you dunno how to jigga low I sway I move To the right and then to the left I sway I move To the right, then to the left (Banger) Eh yeh yeh yeh Eeeh yeh yeh yeh Eh yeh yeh yeh Eeeh yeh yeh yeh Okay... Make I make a shoutout to my maloboys Money for their side e be like follow come Dey with them brother you no need to carry come Drink from the bottle guy you no need to carry cup Where my ABJ Boiz, Everything Dull Since I enter Lugbe, I no hear from the boys Kopa Cabana boiz, garki boiz Make we link up let's pull up in a club Corona dey, we no fit gbe body (gbe body) People dey die, people dey make money (make money) Office Dey burn of the accountancy (eh eh eh eeeh) Even Don-Jazzy fit Dey lie him fit don get offsprings Oh my Ghad, picker die? First time pay, you say picker die You be my guy Why you dey lie If I go hear say picker die Men's gon fall Shawdy gon drop Gbos for your head you go think sey na bomb Monkey don work, baboon wan dey chop Ratatata for your brain that's all (Maseke) Lanre money bag Where the money at? Show me the money, I'm gonna get it anyhow The boy don really try Really really try Show me the money, I'm gonna get it anyhow You I know, that I know You dunno how to jigga low I can do Like you do But you dunno how to jigga low I sway I move To the right and then to the left I sway I move To the right, then to the left (Banger) Eh yeh yeh yeh Eeeh yeh yeh yeh Eh yeh yeh yeh Eeeh yeh yeh yeh Eh yeh yeh yeh Eeeh yeh yeh yeh Eh yeh yeh yeh Eeeh yeh yeh yeh (banger) I've got LEVELS
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out