歌詞
INTRO
na na na.....
ye
(Fritzi on the Beat)
ebelebe o
ye
wuwo.... ye
CHORUS
Dem dey ask me say (say)
why I love e you
Dem dey ask me say (say)
why I follow you
Dem dey ask me say (say)
why I pull up with you
girl you know I gat ya
you know I gat yaaaaaa ye
ebelebe jigijigi ebelebe x3
ebelebe jigijigi ebelebe ooh ho
ebelebe jigijigi ebelebe x3
ebelebe jigijigi ebelebe ooh ho
VERSE 1
Baby cool it down
me I dey your back o
make we shut it down
ye
Baby cool it down
me I dey your back o
make we run the town
(yeahee yeh)
See my baby trouble no body
fine girl
shima trouble no body
Bad girl shuga , Bad girl sweet x2
Bad girl bigger , Bad girl sweet
Bad girl badder, bad girl sweet
CHORUS
Dem dey ask me say (say)
why I love e you
Dem dey ask me say (say)
why I follow you
Dem dey ask me say (say)
why I pull up with you
girl you know I gat ya
you know I gat yaaaaaa ye
ebelebe jigijigi ebelebe x3
ebelebe jigijigi ebelebe ooh ho
ebelebe jigijigi ebelebe x3
ebelebe jigijigi ebelebe ooh ho
VERSE 2
( Mr Mist )
Ah girl dey blow bloom blow eh
and as a Port Harcourt boy
wey I enter, dem don kolo o
ah girl I beg you
make you give me sweet loving
I beg her, make you give me
one chance x2
(KALA) (SUB VERSE)
EJasi konto
wafumi blom blom
omo no be bobo
girl you\'re the koko
come make I fry you
like one sweet dodo
wa baby lolo
show me your logo
Bad girl shuga , Bad girl sweet x2
Bad girl bigger , Bad girl sweet
Bad girl badder, bad girl sweet
CHORUS
Dem dey ask me say (say)
why I love e you
Dem dey ask me say (say)
why I follow you
Dem dey ask me say (say)
why I pull up with you
girl you know I gat ya
you know I gat yaaaaaa ye
ebelebe jigijigi ebelebe x3
ebelebe jigijigi ebelebe ooh ho
ebelebe jigijigi ebelebe x3
ebelebe jigijigi ebelebe ooh ho
Written by: Prince Udo