歌詞

Comot body, comot body jor No dey package e dance for God Are you dancing or what? Who dey, let everything that has breath praise the Lord Dead body no fit comot body Everybody move your body body, comot body body Put in your hands up in the air Put your hands in the air Move your body body Bidemi, what does the Bible say? The Bible says: "He has turned my mourning into dancing" In the presence of the Lord, foaming and packaging is not allowed Eh kogbagidi Ore ofe olorun Oba ni eh Eni ko gbera nle o, walo salaye Esu tini problem o, Eje Jesu lo settle eh Wa nbi settle gba Jesu, oti settle Comot body, comot body jor No dey package e dance for God For all the things He's done for you You ought to praise right now For all the things He's done for you You ought to dance right now What you gonna do? I'll give Him praise Comot body, comot body jor No dey package e dance for God For all the things He's done for you You ought to praise right now For all the things He's done for you You ought to dance right now Na God get our body, na God dey keep and bless our body So make you no dey pakacge dance for God? Abeg comot body jor!
Writer(s): Sammie Uyi Okposo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out