音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
P-Square
P-Square
演出者
詞曲
Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
詞曲創作
Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy
Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy
詞曲創作

歌詞

[Verse 1]
When we come around
We done shut dem city down
We dem rock and boogie down
We dem pop champagne, now we know dey drown, oh, ey
Why you de dem frown
Why you dey frown when we play your town
Why you dey say you know dey look around
Then you go know say no be mouth, oh, ey
[Verse 2]
Oh, my God, oh
Dem say we da jazz, oh
Some people get mad, oh
Say na juju, we dey idol
Nah no collabo
What would dey do with our God, oh
Nah him dey yakatah the work, oh
Glory today
[Verse 3]
Dem dey high
Like Ray Charles
Some of them, they wonder
Like Stevie Wonder
How we dey blind
No remind, oh
My God, ay
Feel me now
[Verse 4]
Oh, yeah, make you free me
Be yourself, you could never be me
Oh, yeah, make you free me
Be yourself, you could never be me
[Verse 5]
Why you dey analyze
Why you dey vex and criticize
Na my time I dey utilize
Wey dey my account to the highrise
If you sit down there dey look, oh
Your bank alert, it go dey minimize, oh
And if you wan wear my shoes, oh
Wanna take 'em out and when na na I say so, ay
[Verse 6]
Oh, my God, oh
Dem say we da jazz, oh
Some people get mad, oh
Say na juju, we dey idol
Nah no collabo
What would dey do with our God, oh
Nah him dey yakatah the work, oh
Like glory today
[Verse 7]
Dem dey high
Like Ray Charles
Some of them, they wonder
Like Stevie Wonder
How we dey blind
No remind, oh
My God, ay
Feel me now
[Verse 8]
Oh, yeah, make you free me
Be yourself, you could never be me
Oh, yeah, make you free me
Be yourself, you could never be me
[Verse 9]
Oh, my God, oh
Oh, my God, oh
Them ladies percolate
Oh, yeah, free me now
Oh, my God, oh
Oh, my God, oh
Them ladies percolate
Ay
[Verse 10]
Dem dey high
Like Ray Charles
Some of them, they wonder
Like Stevie Wonder
How we dey blind
No remind, oh
My God, ay
Feel me now
[Verse 11]
Oh, yeah, make you free me
Be yourself, you could never be me
Oh, yeah, make you free me
Be yourself, you could never be me
Written by: Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy, Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...