音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Gil Joe
Gil Joe
演出者
詞曲
Samuel Nwachukwu
Samuel Nwachukwu
作曲

歌詞

wetin wetin you dey do for me
mouth mouth e no fit talk
the things the things you dey do for me Lord
oh Lo Lo Lord
wetin wetin you dey do for me
mouth mouth e no fit talk
the things the things you dey do for me Lord
say make I no dey worry
said I should stop complaining
ahn gimme loving
eeeh yeah
I no dey beg for bread
cuz you give me plenty ah
if no be Grace na Mercy
all are bursting o
only God Messiah
never no another
know say we go dey forever
and I can’t deny that
Jesus you are my provider
my provider
my provider
my provi
Jesus you are my provider
my provider
my provider
if no be say you dey for me
say you dey for me Lord
I no sabi where I for dey o
I for dey o
I for dey o na na na
I dey for you
me I stand I dey for you Lord
if no be say you dey for me o
dey for me ayayaya
if not for you my Daddy
I don’t know where I would be
I can’t believe
that you never left me on my own
this love is on overdose
everything I want and
everything I need
it is found in you
only God Messiah
never no another
know say we go dey forever
and I can’t deny that
Jesus you are my provider
my provider
my provider
my provi
Jesus you are my provider
my provider
my provider
if no be say you dey for me
say you dey for me Lord
I no sabi where I for dey o
I for dey o
I for dey o na na na
I dey for you
me I stand I dey for you Lord
if no be say you dey for me o
dey for me ayayaya
Written by: Emmanuel Gilbert Joseph, Samuel Nwachukwu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...