歌詞

When e come for money eeh You avoid my MATA eeh Mento Capito Biko nyem m my money eeh Songboi Songboi Okwa ima ka osi adi Enwe m so many reasons Why me and people don't do business Some many men are snitches Watch your back Ife Ha cho bu to reap you Bute the bag oh my homie All them OGs they gon beep you Me I the on a low I got my geng And I know they got me Ihe ncho bu to make it big Anyhow e be Man's gon risk it My guy ilie my money I pull up on you And chop you like biscuit Acho m the bag ASAP Ma na acho ro m a way That's bad and greedy So many men Say they wan be like me See me myself I no understand me Esi m from awka my brother We make money like no other Wey the make una pounder Shey na legit Abi na jazz This short man With so much cash Me no send Your cap na trash All your juju I jump am pass Cat and rat No fit be class Better show me my respect Or Ntiwa gi onu simple and short Obu na odi easy go and make it Me I no get time to the fake it Wetin I send e dey my pocket Nye m transaction Gain my friendship Apart from that Keep your distance Walai keep your distance See I no want story yeee Ahhh ahhh ahhh ahhh When e come for money eehh Ahhhhh ahhhh ahhhh To avoid my matter eeh Ahhhhh ahhhhh ahhhh Biko nyem my money ehh Ahhhh ahhhh ahhhhh I no want story yeee Ahhh ahhh ahhh ahhh When e come for money eehh Ahhhhh ahhhh ahhhh To avoid my matter eeh Ahhhhh ahhhhh ahhhh Biko nyem my money ehh Ahhhh ahhhh ahhhhh Me I done face the game Shey na this fame Everybody must make it I put my life on the line Now na my turn And I'm gon take it Mama told me jisi Ike Very soon boy Na iga ebute ike Akalaka di iche iche Ije uwa bu egwu uche Manny gi ni a no bu na Nleka Oluo ka osu Ome iru ka odi echeta I don't know why e be say During the hustle ha dicha loyal Ife suo obido mmacha Ufodu Ana eko ka abacha Kotosia iru ka adaka My guy onwelu Onye afukwa n Chukwu Biko me num VIP Ahhhh Ahhhh ahhhh Kam na aku TDB Oooohh ooohh Ka m welu ego melu my identity Ahhhhhhhhh ahhhhh ahhhhh ahhhh Make them they envy me Ka ha na envy me!! Oooooohh oohhh ohhh Enwero m time ifu rivals Onye ko tuu I go dive am I keep Market You dey price am Jukwa ese before you buy one Inye m business No laud am But if money drop No Luom guy See Maka men itiyegi alu Mgbe afu ozuo gi aru See I no want story yeee Ahhh ahhh ahhh ahhh When e come for money eehh Ahhhhh ahhhh ahhhh To avoid my matter ehh Ahhhhh ahhhhh ahhhh Biko nyem my money ehh Ahhhh ahhhh ahhhhh I no want story yeee Ahhh ahhh ahhh ahhh When e come for money eehh Ahhhhh ahhhh ahhhh To avoid my matter eeeh Ahhhhh ahhhhh ahhhh Biko nyem my money ehh Ahhhh ahhhh ahhhhh To avoid a MATA MATA
Writer(s): Charles Okonkwo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out