album cover
Everytime
82,669
Afro-Beat
Everytime 由 Advert Gang 於 2022年5月30日發行,收錄於專輯《Magic - EP》中
album cover
發行日期2022年5月30日
標籤Advert Gang
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM104

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Otega
Otega
演唱
詞曲
Stephen oghenetega Ifedayo
Stephen oghenetega Ifedayo
詞曲創作

歌詞

Everytime I'm wrong
Few times I'm right
Many things i've done
Plenty rivers i cross
All the party wey we go
All the skele wey we carry
Everytime i worry
E no dey pass money
I too sabi o
I too sabi o make over sabi
No go kill person
Shoe get size
But na who get shoe
Go dey reason size
Brother no Dey gimme
Komi kajola
Update me make we share raba
Everyday plus one kobo
Is better than minus one kobo
Shoja?
I no know before e no dey
I for no go the place e no dey
Dem no tell me before e no dey
If you don dey you don dey
Many many things eye don see
You can never come between
Me and my money
Giran nimi mi o n shomo mummy
Keto bami ema ko lo ba jesu kristi
I too sabi o
I too sabi
Make over sabi no go kill me
Na over sabi dem kill person ooo
Everytime i'm high
Everytime i'm needing me
Some green to set me ablaze
I no fit die ten times
So everyday i put my life on the line
When finding my way
Everytime i worry
E no dey pass money
I too sabi o
I too sabi o
Make over sabi no go kill person
Every day i dey my dey
Everytime i dey my side
Everytime i hold my side
Shey you hold your side??
Because many many things eye don see
You can never come between
Me and my money
Giran nimi mi o n shomo mummy
Keto bami ema ko lo ba jesu kristi
Many many things eye don see
You can never come between
Me and my money
Giran nimi mi o n shomo mummy
Keto bami ema ko lo ba jesu kristi
Tega kan bayi o
Written by: Otega
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...