音樂影片

Elevate
觀看 {artistName} 的 {trackName} 音樂影片

積分

作曲和作词
Sentinawa Caleb
Sentinawa Caleb
词曲作者

歌詞

I just dey I wan dey on my lane Now Amaka want to fornicate Remember when you nor wan gimme face Now you know you want to come and play Now everybody want to come my way Dem be nor dey when hustle nor dey pay I nor fit talk as take almost craze o Na Baba know the story from the start o Bad boys now we don dey elevate Nor be then when dem dey use me play Anywhere money dey I dey dey o Money dey I dey dey o Money dey I dey dey o Now Amaka nor fit use me play And if you stress me I nor hesitate When you go another come my way o Another come my way o Another come my o Olofofo keep all good advices Na Wetin I wear dem wan to check prices If you want my piece I give many slices No time for dices and my wrist be icy Now everybody want to come my way Dem be nor dey when hustle nor dey pay I nor fit gist as take almost craze o Na Baba know the story from the start o Bad boys now we don dey elevate Nor be then when dem dey use me play Anywhere money dey I dey dey o Money dey I dey dey o Money dey I dey dey o Now Amaka nor fit use me play And if you stress me I nor hesitate When you go another come my way o Another Come my way o Another come my o Bad boys now we don dey elevate Nor be then when dem dey use me play Anywhere money dey I dey dey o Money dey I dey dey o Money dey I dey dey o Now Amaka nor fit use me play And if you stress me I nor hesitate When you go another come my way o Another Come my way o Another come my o
Writer(s): Sentinawa Caleb Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out