音樂影片
類似的歌曲
積分
作曲和作词
Kingsley Ozedu
词曲作者
制作和工程
BeatzbyMD
制作人
歌詞
You dey gimme sweet love like no other
And you fuck like no other
High on Azul na who order
You're my bad habit for life
I'm not all good and right
The devil issa liar
So make you no worry worry
I'll let them know that you're my honey honey
Cos i go show you loving loving things
No apologies I'm not sorry for this
Oh my honey honey
I go do anything and everything
I go buy many things for you
Mama mia ma, mia mia mia mama
This your love dey sweet me like jelly bean
I am never sleeping on you
Mama mia ma, mia mia mia mama
I go do anything and everything
I go buy many things for you
Mama mia ma, mia mia mia mama
This your love dey sweet me like jelly bean
I am never sleeping on you
Mama mia ma, mia mia mia mama
Baby you too sweet fine wine
Money dey times five
You don read my sign ohhh
You sef you know say i fine
Plus i con get your time
Tell me wetin you do find ohhh
So make you no worry worry
I'll let them know that you're my honey honey
I go show you loving loving things
No apologies I'm not sorry for this
Oh my honey honey
I go do anything and everything
I go buy many things for you
Mama mia ma, mia mia mia mama
This your love dey sweet me like jelly bean
I am never sleeping on you
Mama mia ma, mia mia mia mama
Your love is everything i ever need ohhh
From you
Mama mia ma, mia mia mia mama
I can't get enough of of you my jelly bean
I am never sleeping on you
Mama mia ma, mia mia mia mama
Writer(s): Kingsley Ozedu
Lyrics powered by www.musixmatch.com