歌詞
When I step into the booth is fire
Dem other fella's only forming badder
The boy Hercules
Y'all know Zeus the father
The father
So all the players wey be raising shoulders
Them never know wetin dem stand against o
Dem no go even try getting close
I'm on a rarri they be on a Benz oo
Me I be on top
Dem no fit contest me I swear
Dem no fit contest me I swear
Nobody compares with me
Look
Me I be on top
Dem no fit contest me I swear
Dem no fit contest me I swear
Nobody compares with me
My vibes opor por por por aiye
Man nobody fit reach me ah eeh
Say nobody fit reach me ah ehh
Say nobody fit reach
My vibes opor por por por aiye
Man nobody fit reach me ah eeh
Say nobody fit reach me ah ehh
Say nobody fit reach me oh yea eh
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Dem are looking like they my students
Only come up to my class
When I gatz school them
I rule them
Y'all know no one can do better, Jah blessed
I'm the young dude with the fire, Higher
Come with the kinda
Flow wey go turn a weakling to a fighter
Up all night and I shine
I'm a star
Can't deny
You can only be a hater
Raised on the street
So you know where me come from hard as hell
Born from the ghetto
The boy really come to divide and conquer
Look where we got
Men I come for this
Been a long time
Me know that I'm born for this
So me can't ever stop
Anybody try me
I go show dem
That I'm on top
Dem no fit contest me I swear
Dem no fit contest me I swear
Nobody compared with me
Look
Me I be on top
Dem no fit contest me I swear
Dem no fit contest me I swear
Nobody compares with me
My vibes opor por por por aiye
Man nobody fit reach me ah eeh
Say nobody fit reach me ah ehh
Say nobody fit reach
My vibes opor por por por aiye
Man nobody fit reach me ah eeh
Say nobody fit reach me ah ehh
Say nobody fit reach me oh yea
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Na Jah bless the boy
Writer(s): Michael Oryiman
Lyrics powered by www.musixmatch.com