album cover
Jonzing
album cover
Jonzing 由 Trod Music 於 2022年9月2日發行,收錄於專輯《Grinface》中
專輯Grinface
Released2022年9月2日
標籤Trod Music
語言English
BPM139
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

歌詞

Ehn-ehn, ehn
Jonz
Yeah
Everybody here won jonz
(SB, Studio Boss)
Jonz, whadido
Krrr, filee
(Fu'-Fu'-Fu'-Fu', f- yo)
Everybody now, wan jonz (yii)
TROD, whadido don jonz (whoo)
Move body no dey jonz (gidi)
Jonz, jonz (ayy)
Lasgidi to Jonzi (jonz)
I don't rest, shey you no see? (filee)
Smoke some more, no dey jonz
Jonz, jonz (gidi, gidi)
(Ahhh)
Jonz, jonz
Whadido, no dey jonz
Yeah, jonz
Wha
Gb'ori wo'le bi Anini
TROD, whadido
Omo boy, na me-me
Adekunle Gold down pelu Simi
If I like saga, omo, I go like Nini
Emi Big Brother (yeah)
Bring any beat, quick murder (ah-ahh)
Drop that flow, no stress, no bother
When you see me for street sef, you go know say that guy come from real gutter
We dey jumpin' pelu cockin'
That thing na Kokolet on a long thing (long thing)
O ti gbe kan, P, elo beere
TROD lanje, Whadido, omo werey (Whadido, omo werey)
Malo ma dull, gba'kan si, fa'kan si (gba'kan si)
T'oba mu e, ko jaa, ko f'ako si
Don't give a f- bi eni toh gb'olosho moju toh k'atosi
Money, money
All the girls dem call me "honey"
Je a sh'aye, early mornin'
Malo ma pe "mummy, mummy"
Oya na, honey, honey
E gbe fun homie, homie
All the girls "on me, on me"
Malo ma
Jonz, jonz
Jonz, jonz
No dey jonz
Jonz (krrr)
Wha, filee
Everybody now, wan jonz (yii)
TROD, whadido don jonz (whoo)
Move body no dey jonz (gidi)
Jonz, jonz (ayy)
Lasgidi to Jonzi (jonz)
I don't rest, shey you no see? (filee)
Smoke some more, no dey jonz
Jonz, jonz (gidi, gidi)
Everybody now, wan jonz
TROD, whadido don jonz
Move body no dey jonz
Jonz, jonz
Lasgidi to Jonzi
I don't rest, shey you no see?
Smoke some more, no dey jonz
Jonz, jonz
(Focus)
Written by: Olaonipekun Olatubosun t/as Trod
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...