音樂影片

積分

出演艺人
Efi Cruise
Efi Cruise
表演者
The Baysiders
The Baysiders
萨克斯管
制作和工程
Gbeduboss
Gbeduboss
制作人

歌詞

I'm about to put you on a cruise in a minute Gbedu boss She was outside it was hot eh Hot eh eh Doing shots eh eh Shots eh She said she want top eh Top eh Floppy You know that floppy Wetin happen today Wey you want come come use me dey play eh eh Na wetin happen today eh Wey you come come here come dey troway Say they go nacki' sote sote sote sote Sote sote sote sote sote sote sote sote E go fem well well oh You're now messing with the don don don don Chale wassup (Wassup) You're now messing with the don don don don Say she want plug (She want plug) Now ya seen me walking E say e see me wo wo Awonkan trying to know E go wanna to show Now ya seen me walking E say e see me for road Awonkan trying to know If e don dey Kolo One day One day one day Kposhey You can't be doing what you want now You see the boy run out See the boy run E say mogbe eh With him hand for head E dey shout mogbe Wetin happen today Wey you want come come use me dey play eh eh eh Na wetin happen today Wey you come come here come dey troway They go jacki' sote sote sote sote Sote sote sote sote sote sote sote E go fem well well oh You're now messing with the don don don don Chale wassup (Wassup) You're now messing with the don don don don Say she want plug (She want plug) Now ya seen me walking No tasi me wo wo Awonkan trying to know E go wanna to show Shey e' see me walking Ahn e' see me for road Awonkan trying to know If e don dey Kolo
Writer(s): Efi Cruise, Olajide Meshe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out