album cover
Caution
2,710
World
Caution 由 Livespot Entertainment 於 2022年9月30日發行,收錄於專輯《 》中This Is Lovn - EP
album cover
發行日期2022年9月30日
標籤Livespot Entertainment
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM96

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Lovn
Lovn
演出者
詞曲
Lovn
Lovn
詞曲創作
製作與工程團隊
Puffy
Puffy
製作人

歌詞

Verse
Egungun wey enter the church
na ihm anointing touch
Dog wey go lost
No go hear whistle of the hunter
You come my dormot
Wetin you dey find wey you lost
Kurukere waka for my front
You Dey show me things you dey flaunt
But you no want make i touch
You carry padlock under
Shior
What do you take me for
Wey you dey form pure
Me I no be bolo
Shior
Mafilokulo lomi oo
Chorus
(Chant)
Egungun read caution
(Chant)
Verse
Ashewo wey get shame
No go fit to make pay
Bigi man wey no dey pray
That one no go fit to tey
Orobo wey dey drink green tea to keep fit
For midnight she dey feast chicken wings
Ozuo
Who you dey deceive ozuo
Oou why oo
Shior
What do you take me for
Wey you dey form pure
Me I no be bolo
Shior
Mafilokulo lomi oo
Chorus
(Chant)
Egungun read caution
(Chant)
Written by: Charles Akinloye t/as Lovn
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...