音樂影片
音樂影片
積分
演出藝人
Justice Esla Joseph t/as Firstklaz
演出者
Onisco DJ
演出者
Isaac ipusu monstersoundz,
演出者
詞曲
Justice Esla Joseph t/as Firstklaz
詞曲創作
製作與工程團隊
Enobeatz
製作人
Onisco DJ
混音師
歌詞
I no wan go school
But I no fit tell my papa say I no wan go school again
Everybody know me for my high school
If I write exam na me be highest score
Omo my brain sharpy die if na IQ
I Dey teach seniors physics and maths too
But the whole story change for LASU
Now for all my test na me be last 2
We Dey happy anytime way lecture cancel
We pray make dem strike for asuu
Before na we dey burn the mid night candle
Now the things we dey burn na for bando
How I take get admission me I dunno
Cos I get 20 something for jamb o
Na my school fees i dey use Dey Gamble
We no Dey come school until time for exam o
And if we forget all the things way we cram o
Wetin no enter head go enter exam o
I no wan go school
But I no fit tell my papa say I no want go school again
My papa go Killy me o
I no want go school
But I no fit tell my papa say I no want go school again
My papa go Killy me o
Written by: Justice Esla Joseph t/as Firstklaz


