音樂影片

音樂影片

積分

歌詞

Hook:
I be upcoming artist I no kill persin,
(Shey I kill persin?)
If I drop to single, i no get budget, na to beg persin, (abeg abeg)
never chop today, I fi tear persin,
(Backhead, backhead)
If i hear “exposure” wahali I fit clear persin, (on god, on god)
Verse 1
I be upcoming artist,
I dey rap, I dey sing I dey do graphics,
I dey direct I produce, I dey do magic,
If you book your slot, I dey do classes
I dey drop timeless, I dey do classic,
I maintain my lane, no dey do traffic,
I don get my niche, you dey do masses,
Only na tear rubber, I dey do chasis,
Im the hardest African artist out here in the states,
How am I broke as f*** but them ehn getting paid,
How am I in new york, houston, dallas and LA,
On the stage killing shows but you always coming late,
Bils why you go dey talk this?
How many chart you dey top like this?
How many kele you f*** like this?
How many gucci you rock like this?
Chill, If you drop song like this,
All the blogs suppose dey hot like this,
All girl suppose dey drop like this
Spotify go wonder wetin dey sup like this
But
Pre-Hook
You be upcoming artist, you no kill persin,
(Shey I kill persin?)
If you drop to single, you no get budget, na to beg persin, (abeg abeg)
never chop today, you fi tear persin,
(Backhead, backhead)
If you hear “exposure” wahali you fit clear persin, (on god, on god)
Hook
I be upcoming artist I no kill persin,
(Shey I kill persin?)
If I drop to single, i no get budget, na to beg persin, (abeg abeg)
never chop today, I fi tear persin,
(Backhead, backhead)
If i hear “exposure” wahali I fit clear persin, (on god, on god)
Verse 2
All of una come yankee to push this same afrobeats,
But aint even show love to the ones here thats been doing s***,
You know theres djs and artist,
promoters that made this s*** happen not magic,
But what do I know,
Im an up upcoming artist,
But I got mad hits,
And my name is bruuhhh
You already all the specs and deets,
I promise say if you click that link,
You gon love my shit,
If you got mad plugs,
On some music s***,
Bro just hit me quick
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...