album cover
Too Bad
342
Afro-Beat
Too Bad 由 updatebaze 於 2022年8月25日發行,收錄於專輯《Love & Lust - Single》中
album cover
發行日期2022年8月25日
標籤updatebaze
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM115

積分

演出藝人
Vonky
Vonky
演出者
詞曲
Vonky
Vonky
作曲家

歌詞

Genie genie
Follow follow
Everywhere you go me I go follow follow
If dem vex you dem go see goro goro
I no say I no too get but duro duro
No go do me ojoro ojoro ah
Ah girl you're too bad
Girl you're too bad
Girl you're too bad
Girl you're too bad
Ah girl you're too bad
Girl you're too bad
Girl you're too bad
Girl you're too bad
Carry me make I go see your father
Cause this your body sweet pass ofesala oouwa
Say me and my guys sef dey dey wonder
Shey this your nyash na follow come follow come
I no fit leave you for anybody
Girl I want you and more and more
If you leave omo na felony
Cause this love I never see before
I no fit leave you for anybody
Girl I want you and more and more
If you leave omo na felony
Cause this love I never see before
Follow follow
Everywhere you go me I go follow follow
If dem vex you dem go see goro goro
I no say I no too get but duro duro
No go do me ojoro ojoro ah
Ah girl you're too bad
Girl you're too bad
Girl you're too bad
Girl you're too bad
Ah girl you're too bad
Girl you're too bad
Girl you're too bad
Girl you're too bad
Ah girl you're too bad
Girl you're too bad
Girl you're too bad
Girl you're too bad
Ah girl you're too bad
Girl you're too bad
Girl you're too bad
Girl you're too bad
Written by: Vonky
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...