積分
演出藝人
Burna Boy
聲樂
詞曲
Benedetto Rotondi
詞曲創作
Damini Ebunoluwa Ogulu
詞曲創作
Fela Kuti
詞曲創作
製作與工程團隊
Benny Cassette
製作人
Chris Galland
混音師
Jeremie Inhaber
助理混音師
Manny Marroquin
混音師
Robin Florent
助理混音師
Scott Desmarais
助理混音師
Ian Sefchick
母帶工程師
歌詞
[Verse 1]
Mama dem call on me
Papa dem call on me
Sister dem call on me
Brother dem call on me
[Verse 2]
Dem don hear one story
Dem don see one tori
Read am for newspaper
See am for television
[Verse 3]
Dem hear am for radio
Dem talk am for radio
Dem talk o, sey I don kill any person, start to dey japa
[Verse 4]
My money, my money
My money, my money
My money, my money
My money, my money
My money, my money
My baby, my baby
My baby, my baby
My baby, my baby
My baby, my baby
Ah!
[Verse 5]
Police, dey find me now
Give them the run-around
Skip to another town
Now I'm in hiding now
My girl and I
Barely getting by
And we don't play around
There will be a robbery now
[Verse 6]
Everyone kiss the ground
We need this money now
Put it inside the bag
Take all the money start to dey japa
[Verse 7]
My money, my money
My money, my money
My money, my money
My money, my money
My money, my money
My baby, my baby
My baby, my baby
My baby, my baby
My baby, my baby
Ah!
[Verse 8]
Ladies and gentlemen, as I look at my Rollie
And I see the time
Only two things come to mind
[Verse 9]
My money, my money
My money, my money
My money, my money
My money, my money
My money, my money
My baby, my baby
My baby, my baby
My baby, my baby
My baby, my baby
Ah!
[Verse 10]
Mama dem call on me
Papa dem call on me
Sister dem call on me
Brother dem call on me
[Verse 11]
Dem don hear one story
Dem don see one tori
Read am for newspaper
See am for television
[Verse 12]
Dem hear am for radio
Dem talk am for radio
Dem talk o, sey I don kill any person, start to dey japa
[Verse 13]
My money, my money
My money, my money
My money, my money
My money, my money
My money, my money
My baby, my baby
My baby, my baby
My baby, my baby
My baby, my baby
Ah!
[Verse 14]
Dem talk o, sey I don kill any person, start to dey japa
Dem talk o, sey I don kill any person, start to dey japa
Written by: Benedetto Rotondi, Damini Ogulu, Fela Anikulapo Kuti, Femi Anikulapo Kuti

