歌詞
Make I talk or make I hold up
My mouth wan soro
All good good loving
E dey enter my body
Papa tell me make I go Your way
I no go far away
Mama tell me make I receive You
If I wan be like You
No cap no cap
Things You do the way You love me
No cap no cap
The way I feel about You
No cap no cap
The way I love You how I need You yeah yeah
You no be man wey dey fagba
Everything You say na confirm
Me I go love You gan gan
Everything You say na confirm
You’ve won my heart
It’s more than butterflies
This is surreal
Eternity is sure I go see You
There’s no need to wait
I need to tell everyone about You
Come meet the one
wey dey teach me how to love
I gat to tell dem gat to show
Gat to show dem gat to tell dem too
The way You love
I gat to tell dem gat to show
Gat to show dem gat to tell dem too


