歌詞

Uh wey Ahhh They call me Bg Lyon They call me Bg Lyon Ah ah Aweee Awwee aweeee Aweee Awwee aweeee Aweee Awwee aweeee. Ah Me I like girls with the big bum bum Bum bum bum Caribbean bread With the sweet yum yum Yum yum As a sabi boy I no dey like long talk Long talk Long talk Long talk I create rules I no dey take caution Caution Caution Caution Caution So everything I do Ko kon aye Eeh yeah eyah Ti m ba gbo omo meji Ko kon aye Na nah The kind of life wey me live Ko kon aye Ko kon ayeee o ahh yeah Me I just dey live my life On my way eeh On My way Eeh So Why you wan go now Why you wan go now Where you wan go oo Why you wan go now Why you wan go now Why you wan go Say baby don't go now Ah baby don't go now Ah baby don't go oo Ah baby don go now Ah baby don go now Ah baby don't go Ah baby don't go oooooh now Look into my eyes And tell me say na only me you want ooo No other guy For the street they cover your yansh by force Cause you fine die Omalicha you dey make a man cry I no go lie you dey enter my eyes I no go lie e You dey make a man high ee Aaaaah Whatsup tell me Whatsup aaay Don't stop Cause I still wan some aaay No mind them Watin them wan talk aaay Na me and you Babe we gats rock Your ekabe bad Oooh Mariah Make I give you the good good good Things wey go make you dey smile Oooh Mariah Your Ekeba bad Ooh Mariah Make I give you the good good things wey Go make you dey smile Ooh Mariah Uho waaaah (Solo) Your Ekeba bad Ooh Mariah Make I give you the good good things wey Go make you dey smile Ooh Mariah . UuAah BG like girls with the big bum bum Bum bum bum Caribbean bread With the sweet yum yum Yum yum As a sabi boy I no dey like long talk Long talk Long talk Long talk I create rules I no dey take caution Caution Caution Caution Caution So everything I do Ko kon aye Eeh yeah eyah Ti m ba gbo omo meji Ko kon aye Na nah The kind of life wey me live Ko kon aye Ko kon ayeee o ahh yeah Me I just dey live my life On my way eeh On My way Eeh yee
Writer(s): Kelvin Samson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out