音樂影片
類似的歌曲
積分
作曲和作词
Sammy Oma
词曲作者
歌詞
After dem kill person
Dem go come dey do like innocent
Kilowade ati fed up
E don reach mek we break up
The money no dey reach person
And e hard for a poor man to dey give person
Ijo wo gan la fe wake up
E don reach mek we break up
Omo some don dey Japa si America
La vida loca oo
Aarira later visa lo n gba de Canada
But if we Japa for the matter
Who go solve the matter oo
I tell them never boat lon wo dey Italy
Se won fe kaama jiya ni
Ola Eledua nii
Suffer for kill person eh eh
Oye ka maa bizza ni
Lola Alawurabi
(Chants)
Sapa (kooda)
Sebi tori e ni mo se n sapa (kooda)
Bi Omo tio ni rich papa (kooda)
Awon girls woah won fimi gapa (kooda)
Sapa (kooda)
Inside my Caba (kooda)
You no dey hear better tungba (kooda)
Who you wan come dey use gapa (kooda)
Ise mii
Teba ti ba mi ri ise mii
Ke wa pe mi kaa ma lo
Tori mi o ni se lorrrr
It's allowed
Many thing's allowed
Kin se bi ka jagba ka maa lorr
Tori p'o nise lowo
Omo some don dey Japa si America
La vida loca oo
Aarira later visa lo n gba de Canada
But if we Japa for the matter
Who go solve the matter oo
I tell them never boat lon wo dey Italy
After dem kill person
Dem go come dey do like innocent
Kilowade ati fed up
E don reach mek we break up
The money no dey reach person
And e hard for a poor man to dey give person
Ijo wo gan la fe wake up
E don reach mek we breake up
Se won fe kaama jiya ni
Ola Eledua nii
Suffer for kill person eh eh
Oye ka maa bizza ni
Lola Alawurabi
(Chants)
Sapa (kooda)
Sebi tori e ni mo se n sapa (kooda)
Bi Omo tio ni rich papa (kooda)
Awon girls woah won fimi gapa (kooda)
Sapa (kooda)
Inside my Caba (kooda)
You no dey hear better tungba (kooda)
Who you wan come dey use gapa (kooda)
Writer(s): Omolara Nurudeen
Lyrics powered by www.musixmatch.com