歌詞

Mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo You show me mercy Show me mercy Every night and day See the blessings see the blessings wey dey come my way Dem dey pray say make I loose guard Na your hand I dey Draw me closer Hold me tender Yeah yeah No pressure I dey get am good measure Na your loving I treasure E dey fight for me No pressure I dey get am good measure Na your loving I treasure Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Ge ge ge Me no dey for dem say say say Na your word be my say say say I no want any gbe ge ge Oh woah You show me mercy Show me mercy Every night and day See the blessings see the blessings wey dey come my way Dem dey pray say make I loose guard Na your hand I dey Draw me closer Hold me tender Yeah yeah No pressure I dey get am good measure Na your loving I treasure E dey fight for me No pressure I dey get am good measure Na your loving I treasure Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo Sho mo, Sho mo
Writer(s): Marvel Onah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out