音樂影片
音樂影片
積分
演出藝人
Wizkid
主唱
詞曲
Ayodeji Ibrahim Balogun
詞曲創作
Udoma Peter Kelvin Amba
詞曲創作
Udoma Peter Kelvin Amba
詞曲創作
製作與工程團隊
Andy Scarth
混音師
Jonny Solway
混音師
Andrew Mendleson
母帶工程師
歌詞
[Verse 1]
Lower your body, dem pon your case
Turn up the riddim, yeah, yeah, yeah, wine up my chargie
No negotiations, give you the latest
Doing the most for you, lady, no hesitation
Minding my business but na you I dey chase
No ask where I dey go, I'm going your way
The feeling dey top of my mind
But we no dey lose time, yeah
I go fulfill your days, I'ma make it right now
You dey give me love, I no go fit buy, oh
We dey different realm, we dey different time zone
The lady, so much grace, girl, I'm blessed you're my own
Na only you dey make my world go
Long as we get days, I'ma make it right now
And you say your bed, we go make it our home
Now we levitate, let's go
[Refrain]
Hmm, yeah, yeah, mogbe
Your body done do me mogbe
If the right tings dey I go dey
Cut the long talk, girl, I'm coming your way
Hmm, yeah, yeah, mogbe
The body don catch me mogbe
Count on me, make you bless me, oh wey
Na you go dey tell how e gats mogbe
[Verse 2]
As Mr. DJ, dey put for replay
Na you dey give all the things I wan feel
Baby, make you take up my days
I no dey like 'cause your type e no dey
I no dey like stress, with you mehn I'm blessed
I no go wait till man e don kpeff
I just dey count e go take am long way
And I dey show you dey make me feel blessed
[Chorus]
Girl, rotate, girl, oshe (Balance)
Shey na for Ghana wey you carry this waist (Balance)
And if we wan pop, we fit pop for Ace (Balance)
Touch me nice, touch me nice, no complaints (Balance)
My girl thick, a man don complain (Balance)
And when dey pull up, e dey cure my pain (Balance)
I no go pass you like my Mary Jane now (Balance)
Bring down the music now
[Refrain]
Hmm, yeah, yeah, mogbe
The body done do me mogbe
If the right tings dey I go dey
Cut the long talk, girl, I'm coming your way
Hmm, yeah, yeah, mogbe
The body don catch me mogbe
Count on me, make you bless me, oh wey
Na you be dey one, listen
[Refrain]
Hmm, yeah, yeah, mogbe
The body don catch me mogbe
If the right tings dey I go dey
Cut the long talk, girl, I'm coming your way
Hmm, yeah, yeah, mogbe
The body don catch me mogbe
Count on me, make you bless me, oh wey
Na you be dey one
[Chorus]
Girl, rotate, girl, oshe (Balance)
Shey na for Ghana wey you carry this waist (Balance)
And if we wan pop, we go pop for Ace (Balance)
Touch me nice, touch me nice, no complaints (Balance)
My girl thick, a man don complain (Balance)
And when we pull up, e dey cure my pain (Balance)
I no fit pass you like my mary jane now (Balance)
I wanna teach you something, wait, bring it down
[Chorus]
Girl, oshe, girl, oshe (Balance)
Shey na for Ghana wey you carry this waist (Balance)
And if we wan pop, we fit pop for Ace (Balance)
Touch me nice, touch me nice, no complaints (Balance)
My girl thick, a man don complain (Balance)
And if you pull up, e dey cure my pain (Balance)
The way I love you like my Mary Jane (Balance)
Let's go, that's right
[Chorus]
Girl, oshe, girl, oshe (Balance)
Shey na for Ghana wey you carry this waist (Balance)
And if we wan pop, we fit pop for Ace (Balance)
Touch me nice, touch me nice, no complaints (Balance)
My girl thick, a man don complain (Balance)
And when we pull up, e dey cure my pain (Balance)
And I dey love you, pass my Mary Jane, oh, yeah (Balance)
Listen
[Chorus]
Girl, oshe, girl, oshe (Balance)
Shey na for Ghana wey you carry this waist (Balance)
And you wan pop, make you pop for Ace (Balance)
Touch me nice, touch me nice, no complaints (Balance)
My girl thick, a man don complain (Balance)
And when we pull up, e dey cure my pain (Balance)
And I dey love you, pass my Mary Jane, oh, yeah (Balance)
Listen
[Refrain]
Hmm, yeah, yeah, oh wey
Your body done do me mogbe
If the right tings dey I go dey
Cut the long talk, girl, I'm coming your way
Hmm, yeah, yeah, mogbe
The body done catch me mogbe
If the right tings dey I go dey
Cut the long talk, girl, I'm coming your way, oh, yeah
[Outro]
Balance
Balance
Balance
Balance
Balance
Balance
Balance
Written by: Ayodeji Balogun