album cover
You
77
Afro-Beat
You 由 4208829 Records DK 於 2022年11月14日發行,收錄於專輯《You - Single》中
album cover
發行日期2022年11月14日
標籤4208829 Records DK
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM104

音樂影片

音樂影片

積分

詞曲
Olaoluwa Akinola
Olaoluwa Akinola
詞曲創作

歌詞

Orekelewa jo
Malofimile lo
Iwo ni my heart and soul
Na you me dey sing this song
Girlie me know me don do you wrong
Permit me to show you love
For you girl me dey sing song
Love you girl inna million
Ee dey certain
My love dey for you
Balance and check up on you
Nah you girl me wan do
Ee be your matter
Wey dey give me carttarh
Omoge nah you
Wey dey make my head scatter
E be goal goal
Me carry for your data
Omo come close only you wey matter
Ee be your matter
Wey dey give me carttarh
Omoge na you
Wey dey make my head scatter
E be goal goal
Me carry for your data
Omo come close only you wey matter
Everything I want
Girl na you
All I want girl na you
Me wan dance to your tune
Orekelewa my boo
Everything I want girl na you
All I want girl na you
Me wan dance to your tune
Orekelewa my boo
Wetin I want girl na you
Everything I want girl na you
Wey dey make me over do
Orekelewa na you
Wetin I want girl na you
Everything I want girl na you
Wey dey make me over do
Orekelewa na you
Different case
Wey dey make me yahwey
Omoge you get Different vibe
Wey dey make me follow you straight
Everything wey you do
Me no fit to relate too
But e don tey wey
The boy don dey follow you straight
Orekelewa jo
Malofimile lo
Iwo ni my heart and soul
Na you me dey sing this song
Orekelewa jo
Malofimile lo
Iwo ni my heart and soul
Na you me dey sing this song
Everything I want
Girl na you
All I want girl na you
Me wan dance to your tune
Orekelewa my boo
Everything I want girl na you
All I want girl na you
Me wan dance to your tune
Orekelewa my boo
Wetin I want girl na you
Everything I want girl na you
Wey dey make me over do
Orekelewa na you
Wetin I want girl na you
Everything I want girl na you
Wey dey make me over do
Orekelewa na you
E be your matter
Wey dey give me carttarh
Omoge na you
Wey dey make my head scatter
E be goal goal
Me carry for your data
Omo come close
Only you wey matter
E dey certain my love dey for you
Balance and check up on you
Na you girl
Me wan do
Written by: Olaoluwa Akinola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...