音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
K3ndrick
K3ndrick
演出者
詞曲
Kendrick Michael
Kendrick Michael
作曲

歌詞

Kpo kpo di kpo di yeah
God always dey there for me
Kpo kpo di kpo kpo di yeah
You call my name when nobody know me
Most of them ignore me
But you dey there for me
Even that time inside of the valley
When everybody shun me
You dey there for me
So I go call upon your name
E no matter when (ehee)
Your name is always the same, mhmm (ehee)
See i go stay inside your grace
I am yours and you are mine
So spirit Lead me where you wan carry me go
And I go follow you go
Wherever wey you lead me
I no dey listen to wetin them dey tell me no
Na only you wey I dey follow
From now until tomorrow
Kpo kpo di kpo kpo di yeah
God always dey there for me
Kpo di kpo kpo di yeah
Everybody say
Kpo kpo di kpo kpo di yeah (dey there for me)
(God always dey there for me)
(Kpo kpo di kpo kpo di yeah)
I go call upon your name
Your name is always the same
Written by: Kendrick Michael
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...