album cover

Corny

6Afro-Pop2023
album cover
Corny 由 max wayne 於 2023年1月7日發行,收錄於專輯《Corny - Single》中
發行日期2023年1月7日
標籤max wayne
語言English
BPM
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

歌詞

Corny... oh.ah.ah
Oh... oh.ah.ah.ah
Corny... oh
Corny... oh
Oh... oh.ah.ah.ah
Baby no go do me corny, with this your body
First time wey I see you coming
Omalicha body... ah.ah
Licha body... ah.ah
Make u no go do me corny with this your body
First time wey I see you coming
Omalicha body... ah.ah
Licha body... ah.ah
No go do me corny... ah.ah
Me corny... ahh
Make you nor go do me corny... ah.ah.ah
Girl, no go do me corny... ah.ah
Me corny... ahh
Make you nor go do me corny... ah.ah.ah
Baby I've been on the road
Me I wan follow you go
Me I nor dey use you play... at all
I nor go use u play... at all
Jump into my Bentley... oh
Then show you to my mummy... oh
Me nor dey use you play... at all
I nor go use you play... at all
Omalicha baby kpologo
This love kpologo
Five star kpologo
Anywhere you want I follow u go oh.oh oh oh
Omalicha baby kpologo
This love kpologo
Five star kpologo
Anywhere you want I follow u go oh.oh oh oh
No go do me corny... ah.ah
Me corny... ahh
Make you nor go do me corny... ah.ah.ah
Girl, no go do me corny... ah.ah
Me corny... ahh
Make you nor go do me corny... ah.ah.ah
Baby show me syllabus... hhmm
The way you dance to my music... hhmm
I wan craze for your matter... uh.uh.uh
I don't mind, make you show me love... uh.uh.uh.uh
My mama go hear ur matter
Cos your matter wey course wahala
Cos your matter wey burst my kala
Cos your matter wey dey make man dey dada
Eh ah, oh ah, eh ah, oh ahhh
Baby no go do me corny, with this your body
First time wey I see you coming
Omalicha body... ah.ah
Licha body... ah.ah
Make u no go do me corny with this your body
First time wey I see you coming
Omalicha body... ah.ah
Licha body... ah.ah
No go do me corny... ah.ah
Me corny... ahh
Make you nor go do me corny... ah.ah.ah
Girl, no go do me corny... ah.ah
Me corny... ahh
Make you nor go do me corny... ah.ah.ah
Written by: Max Wayne

Shazam 註腳

選擇語言:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

關注我們

Loading...