album cover
Explain
11,373
World
Explain 由 BBNZ LIVE 於 2017年3月15日發行,收錄於專輯《Explain - Single》中
album cover
發行日期2017年3月15日
標籤BBNZ LIVE
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM109

積分

演出藝人
E.L
E.L
演出者
詞曲
Elom Daniel Adablah
Elom Daniel Adablah
詞曲創作
製作與工程團隊
Mixmaster Garzy
Mixmaster Garzy
製作人

歌詞

Hello, i i want to sing a song for you
EL baby, ya ya ya ah ya
Baby why you want do boys boys like that
How you dey carry that your backa erh erh
Sometimes i dey think say you sheda
Ibi this kind body e dey touch my heart
And i can't explain oooh eeh
And i can't and i can't explain oooh
You dey burst you dey burst my brain
And i can't breath
Mmh aah mmh aah nananana
So i run to my doctor ask am sey
Something dey do me make you give me drug o
But e tell me this one no cure dey
Cus ibi like say you dey fall in love
And i can't explain oooh eeh
And i can't and i can't explain oooh
You dey burst you dey burst my brain
And i can't breath
Mmh aah mmh aa
So i run to the paster for my church
I say pray for me this feelings e for lef o
Some girl i go find she dey take my breath away
Wey e look me, e day God is love you no get problem, what!
And i can't explain oooh eeh
And i can't and i can't explain oooh
You dey burst you dey burst my brain
And i can't breath
Mmh aah mmh aah, aah mmh
Charlie ibi like something dey do me
Ibi like i dey sick or i no dey like the way i dey feel
I beg charlie make somebody help me
X
And i can't explain oooh eeh
And i can't andi can't explain oooh
You dey burst you dey burst my brain
And i can't breath
Mmh aah mmh aah, aah mmh
Written by: Elom Daniel Adablah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...