音樂影片
音樂影片
積分
演出藝人
NATIVE Sound System
演出者
Teezee
演出者
Sholz
演出者
Candy Bleakz
演出者
ODUMODUBLVCK
演出者
詞曲
Shola Fagbemi
詞曲創作
Adegboyega Ikwue
作曲
AKOIDE BLESSING
詞曲創作
TOCHUKWU OJUGWU
詞曲創作
Teniola Zaccheaus
詞曲創作
Tega Starr
詞曲創作
製作與工程團隊
Sholz
製作人
Adey
製作人
歌詞
Ladies dragon
I go get
Na wetin I want, I go get
And if una no give am to me, me I go vex
All of una go regret
Go regret now now
I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me, me I go vex
All of una must regret
Go regret now now
Duro timiii ooo olorun mun mi
Omoge duro timi ooo olorun mu mi
Came and left with xxuvii
Dare might say my life is a movie
Omo lomo
Yeah, yeah, yeah, yeah
Mo ti dede
I’m up to something baby
We here to count this money
Riot city, fuck you pay me
You try to kill us, but we re up
You can’t kill our spirit
We go vex
And we no go forget o
I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me, me I go vex
All of una go regret
Go regret now now
I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me, me I go vex
All of una must regret
Odumodu Black
Go regret now now
Orishirishi
The know my m.o, I no dey bite my tongue
When I been dey broke, my rizla dey white, when I dey roll skunk
Ehn, when I dey fuck I choke
She no dey smoke with raw
We no dey use rubber band
Na the raw bond wey dey, dey bond ontop
Adey my time is close I know
Dowe till I turn comatose
I go dey hustle Abj Lagos uppi Iweka road
Danburoubanka
I dey lap with the men wey come to conquer
Na Momodu snap the flow for camera
I dey hope on Peter Obi to save me
Atiku dey my dms
Tinubu you dey call me Odumodu can you be pm
I been tell am say I no gree o, if e no buy me loud
If you no buy me loud
Shege
If you no buy me booze ehn
I know, if you no buy me loud
I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me, me I go vex
All of una go regret
Go regret now now
I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me, me I go vex
All of una must regret
Go regret now now
Written by: AKOIDE BLESSING, Adegboyega Ikwue, Akiode Mariam, NATIVE Sound System, Shola Fagbemi, TOCHUKWU OJUGWU, Tega Starr, Teniola Zaccheaus


