歌詞

Mad o What go' up must come down When I dey vex, I dey calm down Sierra Leone is a Freetown But, the people no dey see chaw So, me go down to Lagos City Giant of Africa wey no get constant electricity Say me, go in the street too many people I dey pity Three years old for road, them dey beg money Highway no be for small pikin For how long we go pray make e better? How many times we go pray make e better? Since mama born me, my people dey pray, say make e better Offering and tithe, every day them dey pay, say make e better Talk-talk, talk my own to my melody Me no care if no one care for me Who I fit help, I go give money Na the kind thing wey dey ginger me And me no fit help everybody But anywhere I go they want to hail me Some dey wey dey argue, who get money? But no better hospital wey dey for street Instablog na him television Them no fit post our politician Election na selection All man get him position What go' up must come down (what go up) When I dey vex, I dey calm down Sierra Leone is a Freetown (Freetown, Freetown) But the people no dey see chaw So, me go down to Lagos City Giant of Africa wey no get constant electricity Say me go in the street too many people I dey pity Three years old for road, dem dey beg money Highway no be for small pikin For how long we go pray make e better? How many times we go pray make e better? Since mama born me, my people dey pray, say make e better Offering and tithe, everyday them dey pay, say make e better (say make e, say make e better) Tell me, where I wan begin? Hunger wan kill person pikin John Baptist 1919, still be like this in 2020 Don't know, how we still dey go like this? Tell me, how the road bad like this o? Fuel scarcity for country wey get everything e need to take- very fucking What go' up must come down Food no dey Light no dey Water no dey Work e no pay How my people go dey? How una dey? (kulture on the mix) (Xtofa, the beat chef)
Writer(s): Augustine Kelechukwu, Christopher Ebuka Jr Mbah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out