音樂影片

收錄於

積分

出演艺人
Mike Abdul
Mike Abdul
表演者
Monique
Monique
演唱
Michael Olayinka Abdul
Michael Olayinka Abdul
表演者
作曲和作词
Mike Abdul
Mike Abdul
词曲作者
Michael Olayinka Abdul
Michael Olayinka Abdul
词曲作者

歌詞

Na mike abdul o o oo eh Oluwa mi o Baba eh na u answer my prayer o Ah ah eh na u answer my prayer Ah ah ah ah eh u answer my prayer Na wetin dey make you dance U dance u too dey dance Won bere pe ki lon se micheali Se ko si se ko si Dem dey call me paulu silasi silasi silasi Dey say na me dey go churchi passi chipassi churchi passi I no no what to say eh Na baba God don put my way eh Dem for ask me say my brother where your Godu dey No be say i too much, no be say i know much No be by power Na baba God show me him face U no let dem ask me say where is my God eh eh eh
Writer(s): Temidayo Babtope Joseph, Mike Abdul Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out