音樂影片

收錄於

積分

出演艺人
Joeboy
Joeboy
演唱
作曲和作词
Emmanuel Kelechi Ikechukwu
Emmanuel Kelechi Ikechukwu
作曲
Samuel Adetiloye
Samuel Adetiloye
词曲作者
Momoh Oshiotseameh Luke
Momoh Oshiotseameh Luke
词曲作者
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
词曲作者
Emmanuel Kelechi Nwosu
Emmanuel Kelechi Nwosu
词曲作者
制作和工程
SYNX
SYNX
母带工程师
E Kelly
E Kelly
制作人
Timmy
Timmy
制作人

歌詞

(Hey) Timmy (it-it-it's E-cally) I no wan lie, every day that I close my eyes Trouble dey my mind Wey dey make me no fit to smile And I pray Jah, You try and ease my mind 'Cause many times' water comot my eyes and man been smiling, oh-oh 'Cause I no say dem be many wey no want to dey see man smile And demma pray every day to dey make say my face no shine For this my case oh, my shoe guy must to shine See, that's Jah's plan for my life And I know say He no go ever stop to dey bless my life Halle, halle, halle, halle, hallelujah mo ké o Halle, halle, halle, halle, hallelujah mo ké Yawa dey, he dey gbàgbé, gbàgbé For dem wey no like me, for dem wey no like me Oh-na, many, many man No fit to understand God's plan I no come here to yarn okpata yarn He carry me up when I was down Wetin my eye dey see, they no know As I dey take dey grind, they no know o They no fit go the place we don't go Na baba God, He do am for sure So, I say eh, eh Halle, halle, halle, halle, hallelujah mo ké o Halle, halle, halle, halle, hallelujah mo ké Yawa dey, he dey gbàgbé, gbàgbé For dem wey no like me, for dem wey no like me Halle, halle, halle, halle, hallelujah mo ké o Halle, halle, halle, halle, hallelujah mo ké Yawa dey, he dey gbàgbé, gbàgbé For dem wey no like me, for dem wey no like me (oh, na-na) Oh me, e-e-e, oh me, e-e-e Many, many man Many-many, many-many man Many-many, many-many man
Writer(s): Emmanuel Kelechi Nwosu, Joseph Akinwale Akinfenwa-donus, Momoh Oshiotseameh Luke, Samuel Oluwadurotimi Adetiloye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out