類似的歌曲
積分
演出藝人
Lago
演出者
Blaqbonez
演出者
詞曲
Ulogo Chukwumweike
詞曲創作
Emeka Akumefule
詞曲創作
製作與工程團隊
Ramoni
製作人
歌詞
Only you wey get my heart
Only you wey get my heart
Don't you let me down
Don't you let me down
Stay my side
Yeaaah ooohh
My pedestal
I cannot deny
You dey high like choko
Be like sey I win lotto
I dey dance like poco
Wetyn I chop me o don't know
I don't know
See I don't know
Wobo sheyin fakosi
Fire disaster
Shayo na bastard
Aaahhhh
Tele mi lor
Don't delay me now
Nor delay me now
Running though the valley of the shadow of death
Fear no evil
I'm in the benzo tinted
We don't see know people
I'm with my shawty
Incase you're looking for me
She got her friend
She ain't stingy with the loving
She ain't stingy with the loving
Cause she got it in abundance
She know when she drop it
She gon get some bundle
She ain't the type I'ma run though
Banner on me cruise
So they see her when she want yeah
Baddie with the boot
That do shit that you can't do
This a different style
I've never
It's a different style
You gon show me respect
If a nigga want cap
You gon know where I'm at
And I can go blaa
If anybody put hand on this B
Anybody put hand on this
Pour me water
My Celsius dey rise O
I'm losing control O
Wetin you gimme chop odo
Times I nor get sika
You dey by side ooh
Uu Ooh
Rev up my grind
Pree life
Me nor rely
Pon chance
You dey high like choko
Be like sey I win lotto
I dey dance like Poco
Wetyn I chop me I don't know
I don't know
See I don't know
Wobo sheyin fakosi
Fire disaster
Shayo na bastard
Writer(s): Emeka George Akumefule, Inana Raymond Jones, Chukwunweike Ulogo
Lyrics powered by www.musixmatch.com