album cover
Rant
32
World
Rant 由 Vito Rali 於 2023年4月28日發行,收錄於專輯《Rant - Single》中
album cover
發行日期2023年4月28日
標籤Vito Rali
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM127

積分

演出藝人
Vito Rali
Vito Rali
演出者
詞曲
MICHAEL OVIE IKAKA
MICHAEL OVIE IKAKA
詞曲創作

歌詞

Long time Dem never seen a Badman killah 
Small talk boy ah talk say
Me no go deliver 
Under pressure 
Now when I drop am 
Dem Dey feel am 
Prayers up to jah 
For the Jinjah 
When I Tell them say i wan chop
Them run with dem plates
Cos Dem no know about 
All the blessings I Dey wait 
Only God go judge man 
Nothing I go say 
Cos I know where I come from 
The matter for Dey play 
Better take a bow 
Ghetto youth on a mission 
Trying to run the town 
Shine brighter than the stars 
You know I’ll make it out 
I’m letting out me demons 
Better pray about it 
When you see me coming 
So me Live life unbothered 
Some of dem hating 
From afar 
Dem no wan see me in a foreign 
Dem life ah boring 
Where me come from 
Chances are never given 
We just take take take you know 
More wey dem ah talk 
More you gotta strive 
Life e be like contest you know 
So man up man up 
Never let your guard down 
Jazz up jazz up 
Give dem as you like 
If e stick up dem go follow 
Roll up on me ting 
So me sing say 
Long time 
Dem never seen ah Badman killah 
Wey Dey Flow upon a beat 
Every line connecting like rivers
You don’t wanna play with me 
Be like you fighting godzilla
No apologies 
When we step in we gon do ya !
You don’t wanna play rough 
Why you acting way tough 
Sleeping better wake up 
Since you want the chaos 
Man ah better pay up 
Save up all the tear drops 
Save up all your tear drops 
Where me come from 
Chances are never given 
We just take take take you know 
More wey dem ah talk 
More you gotta strive 
Life e be like contest you know 
So man up man up 
Never let your guard down 
Jazz up jazz up 
Give dem as you like 
If e stick up dem go follow 
Roll up on me ting 
So me sing say
Written by: MICHAEL OVIE IKAKA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...