歌詞

Aaba, aaba, aaba (Craze!) Oh yeah, no-oh E-yo-didi, yo-didi, yo E-yeah, no-ah, girl See, the way you whine am o Make human dey want kolo I go fit to sell my cocoa Make we go Fernando Po The way you shake it, shake it o Woma me feeli down and all I go fit to spend my money Make we go Obodo Oyibo So, give me your love o Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o Baby, just me and you tonight See, your mama go call o Papa go call o But baby, me, I no go mind 'Cause it's me and you tonight Ah, ah-ah (ɔdɔ ayɛ wo dɛ o) Baby, just me and you tonight (Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o) Ah, ah-ah (yeah) (Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o) Baby, just me and you tonight (yeah) Tonight, baby, is the night I'll put my cell off, no disturbance I just want to treat you right Oh my, this feeling is no nice I'll share my heart and soul with you So baby, make we just dey go So, give me your love o Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o Baby, just me and you tonight See, your mama go call o Papa go call o But baby, me, I no go mind 'Cause it's me and you tonight Ah, ah-ah (mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o) Baby, just me and you tonight (yes) (Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o) Ah, ah-ah (yeah) (Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o) Baby, just me and you tonight (yeah) Baby, come and hold me tight Make we turn off all the light Make we jorley, make we go 'til the early morning So, come dance to the tune I know you're feeling the groove Girl, I'll put you in the mood Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o (Ah, ah-ah) oh, mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o Baby, just me and you tonight Hwɛ, mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o (Ah) 'dɔ ayɛ wo dɛ o (ah-ah) Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o Baby, just me and you tonight Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o (Ah, ah-ah) yeah-ah, mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o Baby, just me and you (oh-ah) tonight E-yo-didi, yo-didi, yo o (Ah) 'dɔ ayɛ wo dɛ o (yeah-ah) ('Dɔ ayɛ wo dɛ o) KRYMI Baby, just me and you tonight (International Lover Boy) 'Dɔ ayɛ wo dɛ o, 'dɔ ayɛ wo dɛ o
Writer(s): Peter Asare Bediako, Henry Nuamah, Krymi Krymi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out