album cover
Case
56
World
Case 由 Omesham 於 2023年6月9日發行,收錄於專輯《Case - Single》中
album cover
發行日期2023年6月9日
標籤Omesham
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM97

積分

演出藝人
Omesham Omesham
Omesham Omesham
演出者
詞曲
Omesham Omesham
Omesham Omesham
詞曲創作

歌詞

No one be like my baby o (my baby o )
Cover me oh (cover me oh )
Come and do ,Commando
Mapami Oh
Ma
Sweeti love like lemonade (lemonade )
Where e Dey , where e dey ?
Shey Oma Du , Shey Oma duro
Mon bebe , Mon bebe
Some say I this
Some say I that
Some say I bad o
Some say I razz
Some say I fine o
But me no send them (Pom Pom Pom pom Pom Pom Pom Pom Pom Pom Pom Pom)
At the end of the day ,
Na only God wey Go judge my case
Make everybody Dey run him race
And every man dem go Dey their Dey
Oh nana
Me I no Dey like to overdo (overdo
Notice me , Notice me
Chop awoof, chop awoof
Eh henhen !!enh
I say my God he be talk and do ,talk and do
He no Dey fail he no Dey fail
Na only him Dey carry me
Cos world people for don kill me oh
Some say I this
Some say I that
Some say I bad o
Some say I razz
Some say I fine o
But me no send them (Pom Pom Pom Pom Pom Pom Pom Pom Pom )
At the end of the day ,
Na only God wey Go judge my case
Make everybody Dey run him race
And every man dem go Dey their Dey
Sweeti love like lemonade
Where e Dey ?
Shey Oma Du (ehn)
X2
Ma bebe
Written by: Omesham Omesham
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...