歌詞

On me, on me, on me, on me Balance, sit on me, oh Girl be loving 'til the morning Morning, morning, oh Make we reduce all the fighting Increase the loving, oh-oh Fefenefe, fe Your body the wer, wer I'm in love with you, I'm in love with you Make I leave you, for where? Where? If na lie I dey tell you make water carry me go Water carry me go, whoa-whoa-whoa-whoa Girl, you don capture my soul Girl, you don capture my soul (capture my soul) From the night 'til the morning Yeah, you know e be you I'm wanting 'Cause you fine and you sexy Nwa baby, oh-ah, I do me gently Way you show me shege No use me play, dance to my reggae Are you ready? Park your bag make we fly go Baddies answer, answer me over me Only you fit to control me With your face and your big body Abegi no killi somebody pikin for here Over me, only me wey fit handle you Make my waist no the confuse you Abegi no killi somebody pikin for here Fefenefe, fe Your body the wer, wer I'm in love with you, I'm in love with you Make I leave you, for where? Where? If na lie I dey tell you make water carry me go Water carry me go, whoa-whoa-whoa-whoa Girl, you don capture my soul Girl, you don capture my soul
Writer(s): Chukwuka Ekweani, Joseph Akinfenwa Donus, Bolatito Obisanya Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out