音樂影片
音樂影片
積分
演出藝人
R.U.C
演出者
詞曲
Eze Somtochukwu Jude
詞曲創作
Ikeh Harrison Ugochukwu
詞曲創作
Austin Asika
詞曲創作
製作與工程團隊
Sensei
製作人
Synx
混音師
歌詞
Many many wind dey
Try to blow away my kite
Hennessy & chaser
Gimme cup don’t need no ice
I don't need no pressure
I just want some peace of mind
Aaah
Thought u be my n***a
Still you choose to chop my eyes
I remember early back in the days
Dem be think say me I don dey craze
Only me know as the thing dey pain
Ooh oooh
I remember early back in the days
Dem be think say me I don dey craze
Only me know as the thing dey pain
Ooh oooh
Emeka be my guy o
My n***a from the start o
When Mama dey sick Emeka chop my o
Emeka be my guy o
My n***a from the start o
When Mama dey sick Emeka chop my o
Chinedum
Chimankpam
Chizaram
Chukwu ma the only thing oga eji gboo mkpam
Emeka bu my paddy mana oo just Ruo m Kam
Na ilu mma m
Ka Aloba noo wee naru aza m
Money landia Emeka enweru money Golu Hilux
Sim sit down na mu amaro anything about work
Buru asam Lodge a ya na azu yard m
Hard time made me I don't believe in trust
Emeka be my guy o
My n***a from the start o
When Mama dey sick Emeka chop my o
Emeka be my guy o
My n***a from the start o
When Mama dey sick Emeka chop my o
Written by: Austin Asika, Eze Somtochukwu Jude, Ikeh Harrison Ugochukwu